Thursday 7 April 2016

Final (Baba Nla) - Wizkid (Lyrics)

                                           

                                            Final (Baba Nla) - Wizkid (Lyrics)

The king of Afro-pop knows how to impress his fans with a great tune, he teamed up with award winning Legendury beats to give his fans this banger. Lot of you may dance to this tune without knowing the lyrics, I hope this post helps. 







Legendury beats
Le le legendury beats
Legendury beats
Le le legendury beats

Verse I

I get girl for my yard wey get big big baka wey
dey make me feel amazing gal,
I get one wey dey give me things I need ah hahn
Hahn, I get one wey dey make me feel nice, she slow
dance I no fit leave am girl
I get one wey one give me kids and leave ah
hahn hahn

But my gbedu is final
Wizzy baby Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby Baba Nla
Say my gbedu is final
When me drop everybody no dey tire ey yeh

Verse 2

All of the girls go do anything for my love
All of the boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music, dem dey show me
love
Girls wanna touch, wanna love, they want the
loving
You know say I got one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me, I don dey chop life

But my gbedu is final
The girls dem like wear designer
Wizzy baby kill the beat, I no dey tire
When the gbedu drop for club, it’s final oh oh

Bridge

My girl dey make
me lose my mind
eh
I give her what
she need
My girl dey make
me lose my mind
eh
Another girl I no
dey see

But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala But Wizzy baby Baba Nla
Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire ey yeh

Verse 3

Who’s got the key to my Beamer? I say who am I? The girl dem sugar, Call me the girl dem sugar
No one badder, number one, no one madder
I say who’s got the key to my limo? I say who am I? The girl dem dada, call me the
girl dem dada I run everything don dada eyy

But my gbedu is final
Wizzy baby Baba Nla
My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh
I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla
Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire ey yeh



No comments:

Post a Comment